EPISODE 6
IF HOTICE
Make person o just slack for this world wey i dey so. Superman get Lois Lane, Batman get catwoman, Flash got Iris, wetin Butosh get? question of the year.
I been dey see the world from a different arena, but he sure me say na manya coz am. Mkae i o just talk too much. i want something, the thing no want me, the thing no wan make i go at the same time. Make i just pour out my head for good english.
I know it’s Hot in your own ice world, i guess that why you keep burning me, as my flesh keeps solidfying in pain. Why won’t you just leave me in ashes. Kuku lemme burn and i’ll accept my faith that i am to die emotionally by your hands, ad hope i resurrect like Jesus Christ. But mine won’t be in 3 days, it’ll will take hours.
if i were to change things i would change anything though, but your Hotice isn’t buring enough to kill me. Its just making me loose hope that there’s no chance for a world like me in yours.
Just listen to Davido’s IF and leave the rest to tune to my words.
Bad belle, abeg wetin you dey read for here, i call you?
Shio, Amebo, Fasta Fosto.
Gerarahere.
Hmmm… Nice
Bad belle bawo? Na you say make we read nah… Next time we go dey mind awa business..
Hmmm… Good
Hmmm
I was looking at some of your articles on this site and I believe this internet site is really instructive! Keep on posting .