Skip to content
  • Movie

Michest Blog

  • News
  • Celebrity
  • Entertainment
  • Sport
  • Movie
  • Write-ups/Poem
  • Contact Us
  • Toggle search form

CHRONICLES OF BUTOSH episode 1

Posted on February 13, 2018February 13, 2018 By Butosh 12 Comments on CHRONICLES OF BUTOSH episode 1

WELCOME TO THE JUNGLE

Na so so mosquito just they bite person, for this place wey i sleep. i don join like three mosquito net together make the thing thick well well, i even add fishing net join make una take know how the matter dey hit me. Still i buy them still dey enter inside, i buy inside join, he just be like say na perfume i dey spray for my room.

I no kuku get choice than make i waka comot for house since 7 o clock don nak. i fiirst kneel down beside my bed make i first pray give baba God say i never die.
“Thank you heavenly father for the grace of life, be thou exalted in the name if Jesus. O lord, usher my way this week and be with me till the end of my days. Amen”.

You wonder say na correct english i speak? I dey always give God respect, Thunder fit strike person, if person dey talk yamayama give God. And remeber say na Naija we dey, we still dey Old Testament. Our Own Jesus still dey reason whether make him die for our sin, abi make him too enter music industry.

ALSO READ  BANANA FALL ON YOU! SEE THE BENEFITS OF BANANA

Na so i stand up enter street. i never brush my teeth. Tuah. Who dey look Uche face.

Make i tell you one thing, if you like use am chop pepper soup. i pity you. Na your life dey disappear like Data plan so.

Young Black Nigerian, No dey dull, make you use your head, cos nobody send you. That one no mean say make you go dey do Yahoo. Wetin be my own sef.

I no know where this hunger take come from, but i sha branch mama put side make i chop with the last card wey dey my hand. Na so i site this babe o. i no one describe how the babe take look, cos most of una fit erect.

Wetin man go do o. i dey reason how i go take follow am yarn, koz the Konji wey i dey get now now pass Bulala own.

You one know wetin appen? Sit down, i dey come.

Write-ups/Poem

Post navigation

Previous Post: FRESH: CHRONICLES OF BUTOSH PROLOGUE
Next Post: Seven phones stolen during service in church

Related Posts

[RANTS] Do You Know What Your God Truly Wants? Write-ups/Poem
CHRONICLES OF BUTOSH EPISODE 12 MOTIVA8 Write-ups/Poem
Rants With Akingbade Ademide: What Is The Need Of School Mother/Father Write-ups/Poem
LINGER (SHORT STORY) Write-ups/Poem
the sacred groove of the osun osogbo festival [VIDEO] The Beauty Of Osun Osogbo Festival Events
[ALUM REVIEW] Olamide Delivers Twelfth Studio Album, UY Scuti Write-ups/Poem

Comments (12) on “CHRONICLES OF BUTOSH episode 1”

  1. myfbapartner says:
    April 29, 2018 at 10:01 pm

    nike free run 4 v3 black,nike free 4.0 flyknit 2015,jordan 17 black,nike blazer low 39,classic leather vintage reebok.,nike roshe waffle mens
    myfbapartner

    Reply
  2. cnttsx says:
    April 30, 2018 at 5:19 am

    salomon speedcross 3 cs mens camouflage yellow nike cortez ultra moire white varsity red adidas harden sky blue black nike zoom structure 20 orange pink nike internationalist navy blue all red air max plus tn mens nike zoom pegasus 32 red gold mizuno wave creation 13 camel
    cnttsx

    Reply
  3. nike flyknit trainer 1 says:
    April 30, 2018 at 7:47 pm

    nike kobe fast break mamba,nike good guy doll sb dunk custom sneaker
    [url=http://www.nosnosamamos.net/nike-flyknit-trainer-1-merry_en]nike flyknit trainer 1[/url]

    Reply
  4. mylordtrump says:
    May 5, 2018 at 4:08 am

    nike cortez cholo shoes,nike air force 1 ac navy pack,nike roshe one id mens shoe,adidas springblade ignite schwarz ice,nike lunarepic flyknit racer blue,nike lunar eclipse red
    mylordtrump

    Reply
  5. nike foamposite one orange says:
    May 5, 2018 at 11:12 am

    nike air force 1 low zappos,nike mercurial vapor xi fg fire red white black
    nike foamposite one orange

    Reply
  6. stnicholasoftolentineac says:
    May 7, 2018 at 9:02 pm

    ybgglobal, whitebuffalofightmanagement,
    stnicholasoftolentineac

    Reply
  7. raghbirgill says:
    May 9, 2018 at 6:03 am

    nike zoom clear out purple green,nike air max 90 neon,nike hypervenomx proximo ic indoor soccer schuhe schwarz weiß,nike air presto blue yellow,adidas x 16.3 ic footbtout or blanc noir,asics onitsuka tiger mexico 66 pink orange
    raghbirgill

    Reply
  8. landmarktreeandlawn says:
    May 9, 2018 at 9:15 pm

    seotallc, job-price,
    landmarktreeandlawn

    Reply
  9. 6464l4ua says:
    May 12, 2018 at 8:52 pm

    nike air max tavas olive,nike air max 90 red purple,blue mens adidas nitrocharge football,nike air max thea finish line,herren new balance 574 snake schwarz,nike kobe 9 elite sequoia,air max 95 rasta safari,nike air max all white glitter kicks
    6464l4ua

    Reply
  10. air jordan 6 gold and black says:
    May 13, 2018 at 6:04 am

    womens nike free run 5.0 silver,adidas mundial team modern craft noir,adidas porsche design 356 mid,nike air max 95 junior black man,nike roshe run flyknit cool grey,nike air force 1 brown denim
    air jordan 6 gold and black

    Reply
  11. popupmoment says:
    May 13, 2018 at 7:43 pm

    jsl-consulting, newmexicolockingsystems,
    popupmoment

    Reply
  12. admingamer says:
    May 14, 2018 at 12:35 am

    nike air presto low utility black,nike lunar dominate mens cricket shoes,nike air max 90 zebra black sail on,nike blazer low premium,kd 9 blue and white,nike lunar tiempo sky high
    admingamer

    Reply

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Butosh - Dark Storm

ADVERTISEMENT

Unlimited Music

Copyright © 2026 Michest Blog.

Powered by PressBook Grid Blogs theme